Breaking: NYSC don open portal for 2024 Batch C Stream 2

Di management of National Youth Service Corps (NYSC) don activate di registration portal for batch C stream 2 Prospective corps members (PCM).
9jaReporters don confirm dis one through di official website of di scheme wey dem don provide for new registration and to revalidate di profiles wey dey already.
Registration go start today, Monday, January 6th and go close January 10.
Prospective Corp members make dem go check the senate list for dem name Here and den go the portalHere to create dia profile and complete di registration for any accredited NYSC booth wey close to dem.
ATTENTION: Follow 9jaReporters on Instagram for a chance to win ₦100,000 in our Top Fans Challenge!
JOIN NOW to participate and stand a chance to win exclusive prize ons, free airtime, and exciting gifts!
FOLLOW US TODAY! DON’T MISS OUT!